pls help oo!am fair in complexion am using presently f
air&white exclusiv lotion wit tube cream but mi parava be say i wan cream wey go maintain mi fairness witout adding any tube cos if i rub any cream witout tube e dey dark mi skin espec mi leg,abeg help!! Am desperate